UncensoredVideos » Crime » Guy Dying After Being Shot in the Head by Fulani Herdsmen

Guy Dying After Being Shot in the Head by Fulani Herdsmen



Dr. C. A, husband to late Prof. Dora Akunyili died after some unknown gunmen shot him.(Likely Fulani herdsmen)

For now, no official statement don come from di Police or di Family concerning wetin happun but di news dey spread for almost all over the state and Nigeria.

Videos of how the Dr struggle for im life afta di gunmen attack dey circulate for some social media platforms.
Son of di late doctor tell BBC say the Dr bin dey return to Enugu from one meeting to honour e wife inside Onitsha wen di gunmen begin shoot im motor.

Di incident happun for Umuoji inside Idemili North Local Goment Area of Anambra State on Tuesday evening, according to local media.

Biography of Dr C.A:
Dr C. A. comes from Agulu, inside Anambra State, South East Nigeria.

Before his death, Dr C.A. dey run St Leo Hospital, wey be one of di biggest inside Enugu.

E graduate with first class and spend im professional career dey treat citizens across di kontri, including many on charitable grounds.

Dr C. A na husband to late Dora Akunyili wey be former Director General of National Agency for Food & Drug Administration (NAFDAC)

And dia marriage dey blessed with lovely children


DOWNLOAD
Comments
  1. bruh 18 December 2021 04:03
    looks like 50cemt
    1. RathalosZ 6 November 2022 05:49
      You kidding?..
  2. RathalosZ 6 November 2022 05:48
    So these scum murdered a charished doc?
    Fucking tamponized ghetto swine.
Information
Users of Guest are not allowed to comment this publication.